I See by Wati Ehidiamen Full Lyrics + Video

YouTube video
0

Last Updated on by Nectes Team

Song Title: I See

Author: Wati Ehidiamen

Language: Nigerian Pidgin English

I See by Wati Full Lyrics

Chorus

Ah see say God dey guide you
I see say him Provide for you
I see that everywhere you Go
Everything you do
Surely must be Blessed

Managed Wordpress Hosting

Main Stanza

The Smile wey you Smile
Nor be your neighbor
(Neighbor oh, oh, neighbor)
As you dey fine
Nor be by your Labor oh
(Labor oh, oh, Labor)
When you are down
God your motivator oh
As you dey fine
Nor be by your labor oh

Bridge

See dem dey call you favor
(Oh, nah, nah, nah)
Dem dey call you blessing oh
(Oh, nah, nah, nah)
Dem dey call you favor
Dem dey call you blessing oh

Favor oh, Favor
Blessing oh, Blessing

I See by Wati Official Video

Wati - I See (Lyrics Video)

Hits: 0

More::
Fill My Heart by Rose Japii [Music Lyrics]

- Adverts -

0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x