Omolope Lyrics – Adetoun

0
Interserver Web Hosting And Vps

Last Updated on by Nectes Team

Omolope Lyrics – Adetoun

Intro

Tee Y Mix on the beat

Oh oh oh…

Thank you for the things wey you do do do
Oh Lord oh
All the blessing wey you bring, I no go forget
Oh Lord oh
Times when people run me down
Oh Lord oh
[Eh Eh Eh] Baba God eh, Baba God eh
Everything wey you do too much eh

As I dey go as I dey come,
See my blessings overrun eh
At the breaking of the sun,
I know say all my worries will be gone eh

Some people dey attack eh,
I thank God for defense eh
Dem wonder how I bounce back eh,
I thank God for the sense eh

Ori mi na na na,
Emi l’omolope
Ori mi na na na.. yeah,
Emi l’omolope
Ori mi na na na,
Emi l’omolope
Eh eh eh eh eh eh eh eh
Emi l’omolope

More::
Daddy, You Too Much by Judikay Full Lyrics & Video

Oh Lord of mercy
[Oh oh] Thank you for every
[Oh oh] Plenty people dey envy
[Oh oh] Jealous the way you dey bless me

All the things wey you don do
Na hin dey make me dey humble
All the things wey you don do
Dem go dey dem go dey just dey grumble

As I dey go as I dey come oh,
[Oh oh] See my blessings overrun, yeah
[Oh oh] At the breaking of the sun,
[Oh oh] All my worries will be gone…

Some people dey attack eh,
I thank God for defense eh
Dem wonder how I bounce back eh,
I thank God for the sense eh

Ori mi na na na,
Emi l’omolope
Ori mi na na na.. yeah,
Emi l’omolope
Ori mi na na na,
Emi l’omolope
Eh eh eh eh eh eh eh eh
Emi l’omolope

Eni ba dupe ore ana,
A ri omiran gba
I thank you for blessing me ah,
Morire gba
I see the money coming oh, coming oh,
Morire gba
I count all my blessing eh,
Yeah!
Morire gba

More::
[Songs Lyrics] Let Your Glory fall - Temitayo Adubi Ft. Folabi Nuel

Some people dey attack eh,
I thank God for defense eh
Dem wonder how I bounce back eh,
I thank God for the sense eh

Ori mi na na na,
Emi l’omolope
Ori mi na na na.. yeah,
Emi l’omolope
Ori mi na na na,
Emi l’omolope
Eh eh eh eh eh eh eh eh
Emi l’omolope

Adetoun baby o
Emi l’omolope
Tee Y Mix
Emi l’omolope

Emi l’omolope
Eni ba dupe ore ana a ri omiran gba
Emi l’omolope
Emi l’omolope

Hits: 0

- Adverts -

0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments
0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x